baba flexi johnbull şarkı sözleri
Dodondawa Music
Wo Sir
I'm a good boy from the start
You know my G
Buh if you test me
I go show you say I get person
No Fugazzi
Where I am from
You are nobody
You are nobody
Like then when dem say
Johnbull my son
Johnbull my son
I sent you to school
You don't know how to spell your name
Buh you don't know all the things I faced
Man get big dreams
Plenty plenty things
Wey boys don reason
Everyday Faaji
Gucci Versace
Esho lorun mi
Baba sha nu mi
Ha Wo sir
Gucci Versace
Esho lorun mi
Baba sha nu mi
Wo sir
Gucci Versace
Esho lorun mi
Baba sha nu mi
Danku arawa ni
Ijinle pam pam
My brother that's the code
You need to calm down
All hands on deck
To ba lo ko bole
I'm on moving train
Mio f*ck pelu soole
Mammy ye please tell em
Don't judge me
I ve been cooking
All my vibes inside me
No place for any bitching beside me
Coming thru with my fire
Sho gbo mi
Ibile lomo na
Ibile to the core
I come from the ghetto
Loju mi she man yona
Soldier go Soldier come
Barracks mi ni mo shi wa gan
I be real bad man
Awon temi para gan
Oya farabale jo kogbomi
Lucky me cause I ain't got no worries
Boss lifestyle I no be omo mummy
Non stop everyday now we ballin
You try to stop me
Nigga na down down down
We dey chop life dey live life
Like men men men
My goons plenty
Everywhere where where
Won fe ridi mi
Wa losi Sapele
Don't try to judge me my G
I don't f*ck with bad energy
No time I no rush my padi
All love my bro my padi
Naso e go be
I'm a good boy from the start
You know my G
Buh if you test me
I go show you say I get person
No Fugazzi
Where I am from
You are nobody
You are nobody
Like then when dem say
Johnbull my son
Johnbull my son
I sent you to school
You don't know how to spell your name
Buh you don't know all the things I faced
Man get big dreams
Plenty plenty things
Wey boys don reason
Everyday Faaji
Gucci Versace
Esho lorun mi
Baba sha nu mi
Ha Wo sir
Gucci Versace
Esho lorun mi
Baba sha nu mi
Wo sir
Gucci Versace
Esho lorun mi
Baba sha nu mi
Baba no go die
Unless to ba di Arugbo
Bobo no go jonz
Even ti ba m shayo
Wey my Gucci
N' fi fila boju
Ma lo bayen
Kosa ti sanwo mi