baba melo aboy şarkı sözleri

Aboy Aboy Aboy Aboy Aboy No dey carry akpor Aboy Cause I fresh no kraw kraw Aboy No dey call me lil bruh Aboy No dey lose your focus Aboy Rabbers chasing or i no want Aboy No dey do otumokpor Gbess When i pull up in a rolls Royce Olosho wan dey talk to much Ogbeni suck this preek comot cloth Turn your back I no wan see your front Aboy Doggystyle Na wetin I want Aboy Your body is very delicious The way she twist and turn so vicious E go make you to lose focus Pimpimpim your rabbers don loss Vroom Vroom Vroom I don cut the bitch off If she no soft No dey come near my basketball court Dey try jollof Aboy To the left\Aboy To the right Aboy Take a spin Drop Jiggle Wiggle Don't stop Aboy Aboy Aboy Aboy Aboy No dey carry akpor Aboy Cause I fresh no kraw kraw Aboy No dey call me lil bruh Aboy No dey lose your focus Aboy Rabbers chasing or i no want Aboy No dey do otumokpor Aboy No dey do otumokpor Aboy No dey do otumokpor Aboy No dey Sabi aproko Aboy No dey snitch to the popo Aboy If we catch you kpa kpa Na Melo dey yarn No be dust If you want the yam You must f*ck If you want the land You must sort Fine girl want dey form Uh I ask her where she from Uh When I off pant She don wet Before she wake up I don ghost Na my lambo truck She go see for road She go start to denge pose uh Aboy 'boli with the wisdom Aboy Cruise island is the kingdom Aboy Aboy Aboy Aboy Aboy Aboy No dey carry akpor Aboy Cause I fresh no kraw kraw Aboy No dey call me lil bruh Aboy No dey lose your focus Aboy Rabbers chasing or i no want Aboy No dey do otumokpor
Sanatçı: Baba Melo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Baba Melo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı