baba phyzy paypal şarkı sözleri

Where the money dey Say i work and i grind everyday just to get the paypal, oh no no no Now show me where the money dey When I wake everyday i dey pray make i get the paypal, oh no no no I say the load don dey weigh me o Gimme thy link o, baba gimme your link o Gimme thy link o, don tire to beg for update o Gimme thy link o, oluwa gimme thy link o Gimme thy link o, i pray make your blessing no go pass me o All my guys dem dey ball everyday like a holiday Me i can't lie i dey wonder na where una dey see money Money where you dey I've been working all day night For longtime i never sleep now The only place me i wan go Na where money dey Say i work and i grind everyday just to get the paypal, oh no no no Just show me where the money dey When i wake everyday I dey pray make i get the paypal, oh no no no I say the load don dey weigh me o Gimme thy link o, baba gimme thy link o Gimme thy link o, don tire to beg for update o Gimme thy link o, oluwa gimme thy link o Gimme thy link o, i pray make your blessing no go pass me o Wanna ball and then living la vida loca Me just wanna take my family away from suffer This na the life now Can't give what i don't have now As you dey work still dey pray now The only place me i wan go Na where money dey I work and i hustle everyday just to get the paypal, oh no no no Just show me where the money dey When I wake and i pray to my god just to get the paypal, oh no no no I say the load don dey weigh me o Gimme thy link o, baba gimme your link o Gimme thy link o, don tire to beg for update o Gimme thy link o, oluwa gimme your link o Gimme thy link o, i pray make your blessing no go pass me o, go pass o
Sanatçı: Baba Phyzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Baba Phyzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı