babakelani alive şarkı sözleri
I'm doing this one this morning for
Thanking God for life
Yeah
You know we just
Thanking God for life
I thank you
I thank you
I thank you
For I'm a living soul today
Ohh
I thank you
I thank you
I thank you
That I'm a living soul today
See dey no want make I see today
But I see today
I'm alive today
Dey no want make I see make I see today
But I see today
I'm alive today
Alive today
I'm alive today
Alive today
I'm alive today
Alive today
I'm alive today
Ooh alive today
I'm alive today
Mehn I've been through so many things
I'm alive today
I'm alive today
Alive today
I'm alive today
I'm alive today
Ooh
So many times wey dey try to kill me
So many times wey dey try to bury me
So many times wey dem try to do me strong
So many times wey dem try to f*ck my soul
So many times wey dem try to make me mad
So many times wey dem try to make me sad
So many times wey dey try to make me cry
So many times wey dem try to make me fall
Ohh you gimme mind make I rise above my problems
Everyday wants to come with plenty nonsense
But by the virtue of the grace of God in me
No weapon fashioned against me will prosper NO
Even the day that I hit my heart in pain
When everybody thought I was gone I was there
But I'm alive today
I'm alive today
So so many occurrence
I'm alive today
I'm alive today
I'm alive today
So many times wey dey kill me
So many times dey wan bury me
But I'm alive today
I'm alive today
That's why I'm thanking God
That I'm alive today
I'm alive today
I'm alive today
Yea yea yea
They wan just try to kill me now
They wan just try to snatch my soul
They just tryna make me mad
That's why I'm thanking Jah
I'm alive today
I'm alive today
I'm alive today
Oya je kowale
Ohh jeko wale
1
2
3
Go