babel hope şarkı sözleri

Lover boy here so oo Ets3mli Be like I dey get some hope I dey get kind hope Be like i dey get some hope I dey get kind hope Be like i dey get some hope I dey get kind hope Be like i dey get some hope I dey get kind hope Day by day Day by day You always do like say am stupid Am over it am over it You treat me like I got no life to live girl Or Is it because I got no one Or u just being heart less yhyh I figa u no even getti heart sef But I no dey mind wetin u do nah your love I want chop daan yhyh I swear i go die for you You dey make I feel lively From all the wrongs wey u dey take junze me I go kpeme for your love For your love I swear i go die for you You dey make I feel lively From all the wrongs wey you dey take junze me I go kpeme for your love For your love Cause Nobody got u like I got u Baby I'll dey der when u go through Sacuf abi your remedy too Baby I got u Baby I got u Nobody got u like I got u Baby I'll dey der when u go through Sacuf abi your remedy too Baby I got u Baby I got u Yhyhyhyhyhyh Be like i dey get some hope I dey get kind hope Be like i dey get some hope I dey get kind hope Kind hope Kind hope yh Take your risk then tight up tight up yh Baby then I thought i thought You might like to Wise up wise up yh Cause when the light off light off yh We all just dey wise up wise up yh And baby I thought i thought Youuuuu might like to Light up light up Yeah yeah I swear i go die for you You dey make I feel lively From all the wrongs wey u dey take junze me I go kpeme for your love For your love I swear i go die for you You dey make I feel lively From all the wrongs wey you dey take junze me I go kpeme for your love For your love Cause Nobody got u like I got u Baby I'll dey der when u go through Sacuf abi your remedy too Baby I got u Baby I got u Nobody got u like I got u Baby I'll dey der when u go through Sacuf abi your remedy too Baby I got u Baby I got u Yhyhyhyhyhyh Be like i dey get some hope I dey get kind hope Be like i dey get some hope I dey get kind hope Be like i dey get some hope I dey get kind hope Be like i dey get some hope I dey get kind hope
Sanatçı: Babel
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Babel hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı