babs the genius condition şarkı sözleri

You no fit talk Man dey suffer him no fit talk na conditioning They say a problem shared is a problem casted This one e go need broadcasting This pain it is everlasting E no be film e come be like acting If dem no teach you my brother Tell me how you go know Cause me self I no know Say this world e no pass the one wey we see for ground o Dem tell me say Make i try make heaven Say make i no worry About the Worldly things oo But e dey worry me Rent dey worry Poverty worry me And Politician worry me Man dey suffer him no fit talk na conditioning If you dey suffer you no fit talk na condition you dey Man dey suffer him no fit talk na conditioning If you dey suffer you no fit talk na condition you dey My people suffer Government show us shege As we dey suffer Pastors dey show us steady My people suffer Government show us shege As we dey suffer Police dey ask us You go dey waka for road Police go stop you E ask for particular You go dey waka for road Army go stop you E whip your yansh But e dey worry me Rent dey worry me Poverty worry me And Politician worry me Man dey suffer him no fit talk na conditioning If you dey suffer you no fit talk na condition you dey Man dey suffer him no fit talk na conditioning If you dey suffer you no fit talk na condition you dey Government show us steady Na conditioning If you dey suffer you no fit talk na condition you dey Army dey whip us for yansh Na conditioning If you dey suffer you no fit talk na condition you dey
Sanatçı: Babs The Genius
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Babs The Genius hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı