babz diaspora şarkı sözleri

Alaye Olufemi Olusanya Omo oba kiniun mi o erora Diaspora ra ra ra ra ra ra ra ra Omo oba diaspora ra ra ra Hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm Obodoyinbo! I no go hustle die, I need vacation Catching a vibe tonight, Muritala airport, I'm back in Lagos Where dem man dey? Where dem girls with them biggie yansh? Dem want to shake off (yeh) Money dey where I dey, nothing dey face us Before the break is over Man wey no get controller Spend my money to Skoda Casamigos no soda Me I no be pretender Mr Money big spender Stephen Kechi defender Any curse back to sender (back to sender) Only one time, just for this one time tonight I wan spend my raba, I get plenty dollar Only one time, just for this one time tonight I'm a big spender, from diaspora I wan spend my raba (spender) Commot for my face (spender) I'm from diaspora (big spender) I don find my way (from diaspora) I wan spend my raba (spender big spender) Commot for my face (big spender) I'm from diaspora (spender) I don find my way (spender from diaspora) Reach the venue o, which level o VI Person o for the entry o All the girls dem ask is that Fendi or? Christian Dior? cos I'm flexing o As you see me so, I no sende o I'm spending o till I'm empty o Cos tomorrow back to making dough I no take it slow so no tell me so Before the break is over (na na na na na) Man wey no get controller (na na na na na) Spend my money to Skoda (na na na na na) Casamigos no soda (na na na na na) Me I no be pretender (na na na na na) Mr Money big spender (na na na na na) Stephen Kechi defender (na na na na na) Any curse back to sender (na na na na na) Only one time, just for this one time tonight I wan spend my raba, I get plenty dollar Only one time, just for this one time tonight I'm a big spender, from diaspora I wan spend my raba (spender) Commot for my face (spender) I'm from diaspora (big spender) I don find my way (from diaspora) I wan spend my raba (spender big spender) Commot for my face (big spender) I'm from diaspora (spender) I don find my way (spender from diaspora)
Sanatçı: babz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
babz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı