babz jangolova şarkı sözleri

Jangolova jango jangolova jango  Jangolova jango jangolova jango Some girls dey wey give you worry. Break your heart and dem think it's funny  Naija girls like to do me corny, London girls still dey play me tospi  My broken heart still dey recovery. I be sharp guy with plenty money  Want a gal wey fit put it on me, Wey get e kongi  Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa) Ajebo go local, We living La Vida Loca  Omoge come closer. Say she wan see my anaconda (hey)  Put your legs asunder then, Baby put your legs asunder (Hey mo gbe)  Baby no break my heart all over  The last girl wey ride my feelings put me for hungover  If you wan ride something come ride this anaconda  And swing all over, My Jangolova Jangolova (jangolova jango jangolova jango) Jangolova (jangolova jango jangolova jango)   No be today, Wey you don dey take me play  Come and serve yourself buffet. Time is money, no delay  Je ko tuka. Shake your ikebe super  No stand there like okuta Oya sungba sungba sungba (hey)  Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa) Ajebo go local. We living La Vida Loca  Omoge come closer, Say she wan see my anaconda (hey)  Put your legs asunder, then Baby put your legs asunder (Hey mo gbe)  Baby no break my heart all over  The last girl wey ride my feelings put me for hungover  If you wan ride something come ride this anaconda  And swing all over, My Jangolova Jangolova (jangolova jango jangolova jango) Jangolova (jangolova jango jangolova jango) Oh you wan ride my jangolova o, Jangolova Come on baby, come ride my jangolova o, Jangolova  Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa) Ajebo go local. We living La Vida Loca  Omoge come closer, Say she wan see my anaconda (hey)  Put your legs asunder, then Baby put your legs asunder (hey) Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa) Ajebo go local. We living La Vida Loca  Omoge come closer, Say she wan see my anaconda (hey) Put your legs asunder, then Baby put your legs asunder (hey) Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa) Ajebo go local. We living La Vida Loca
Sanatçı: babz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
babz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı