babz synergy şarkı sözleri

Oh yeh yeh yeh Hmm hmm hmm hmm Oh nuh nuh nuh Oh yeah Omonecha oh yeh yeh yeh Hmm oh nuh nuh omonecha o Oh nuh nuh nuh Baby bring your your energy, I go bring my energy  Make we form a synergy, Spark that beautiful synergy If you with me say ya (oh yeh yeh yeh) Make you use your shaker (oh yeh yeh yeh) No mind them hater (oh yeh yeh yeh) Fling your body like paper (oh yeh yeh yeh) If you come here to post no cross my line, Man come here to jolly and get some whyne  Dem girls dey here to make us spend our time and money. I no send nobody No dulling  (let's jolly)  Baby bring your your energy, I go bring my energy  Make we form a synergy, Spark that beautiful synergy If you with me say ya (oh yeh yeh yeh) Make you use your shaker (oh yeh yeh yeh) No mind them hater (oh yeh yeh yeh) Fling your body like paper (oh yeh yeh yeh)   Omo to dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys  To dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys  Shey you go be my life fiancé. You get body just like Beyoncé  I take you place you go fancy, So many things wey you never see  I too busy I'm on a fast lane, But my life sweet dem call am plantain  I like a gal wey no go complain, If na you let's start a campaign (Pop Champaign)  Baby bring your your energy, I go bring my energy  Make we form a synergy, Spark that beautiful synergy If you with me say ya (oh yeh yeh yeh) Make you use your shaker (oh yeh yeh yeh) No mind them hater (oh yeh yeh yeh) Fling your body like paper (oh yeh yeh yeh)   Omo to dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys  To dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys  Energy, bring your energy. We form a synergy. I bring my energy (oh yeh yeh yeh) Ener, (oh yeh yeh yeh) ener ener. (oh yeh yeh yeh) Ener (oh yeh yeh yeh) I bring my energy
Sanatçı: babz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
babz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı