babzman life drama (grateful) şarkı sözleri

Ohhhhhhhhhhhhh Oshamoo Oh lord I’m grateful Omoo onifaji Oh lord I’m grateful I’ve been thinking motironu If no be god tell me where I for be Mama sending prayers for me Lead role she dey play am for me To my people na juju Dem know no when you dey lay hands on me So I me keep the fire burning Thunder fire satan for me See, some go get padi some no go get Life le gan but me I no dey fear I dey fear nobody ima tear all of them Where me come from far see me I no relent Some go get padi some no go get Life le gan but me I no dey fear I dey fear nobody ima tear all of them Where me come from far see me I no relent Lord I’m grateful For this free air that I breathe oh lord I’m grateful (oshamo) Oh yeah yeah yeah Lord I’m grateful For this free air that I breathe oh lord I’m grateful (emarora o) Oh yeah yeah yeah Lord I am Lord I am Lord I am Lord I am Oh lord I’m grateful (lord I’m grateful oh-ye -ye-ye) Lord I am Lord I am Lord I am Lord I am Oh lord I’m grateful For the air that I breathe And the smoke from my weed Heaven dey rejoice I can hear the angel sings Pelu ilu banba on the street making scene Wetin dey occur Am the son of the priest Work all day on the grind e be things Sweat & pains doubting thomas shey you see Scope don cast amaka you be thief If you dissapoint me shishi you no go see Cause, some go get padi some no go get Life le gan but me I no dey fear I dey fear nobody ima tear all of them Where me come from far see me I no relent Some go get padi some no go get Life le gan but me I no dey fear I dey fear nobody ima tear all of them Where me come from far see me I no relent Lord I’m grateful For this free air that I breathe oh lord I’m grateful (eshe baba) Oh yeah yeah yeah Lord I’m grateful For this free air that I breathe oh lord I’m grateful Oh yeah yeah yeah Lord I am Lord I am Lord I am Lord I am Oh lord I’m grateful Lord I’m grateful (oh-ye -ye-ye) Lord I am Lord I am Lord I am Lord I am Oh lord I’m grateful (oshamo) Lord I am Lord I am Lord I am Lord I am Oh lord I’m grateful Yeah it’s your boy Babzman Sparrowh Oh lord I’m grateful Daddy lord I’m grateful Emarora oo
Sanatçı: Babzman
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Babzman hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı