badman chorus boundaries şarkı sözleri
Yeah
Ey!
Every time wey I come
Put the booty down in my cup
Make I sip the juice 'til e lost
Girl wan dey...
Me I no wan know where you're from
People like dey talk their talk
Make dem talk, we dey here dey f*ck
As long as we no dey their dormot
I can't even hear what they saying to me
As long as I don't stress you, don't stress me
Na wetin I dey live by, I no be small pikin
I'm not 19, naw
I blow the kpo how I feel
They cannot tell me what's real
Baby don't let them get under your skin
When I come your side, we go leave, yeah
Many people talking down, but I don't listen to the sound
If you want me, I am down (yeah)
I put my money for my mouth
Me I no dey like to dey shout
If you want me, I am down
Horny since morning
Why you wan dey keep the sweet side from me?
She say I like forming, I too soji
But she no know say I live life softly
Will you indulge me?
I'm not sorry
Anything I tell you honest and easy
I get boundaries, you get limits
If you can't free me, you gats hear me
Girl you go kill person (ahh)
Inner my room, extra moral lesson (yah yah)
Na greatness she dey witness, ewe!
Her figure 8 need no fitness (hmm)
And many people talking loud (hmm)
They say she always do it for the clout (hmm)
Girl me no send what demma talk about
If e pain dem, make dem carry am go round about
E dey your body, opotoyi
See my money higher than my kpoli
See as dem dey talk like say dem holy
OG no be novice
Many people talking down (many people talking down)
But I don't listen to the sound (I will never listen to the sound)
If you want me, I am down (if you want me, I am down, down)
I put my money for my mouth (oh no)
Me I no dey like to dey shout (me I no dey like to dey shout)
If you want me, I am down (ey ey ey ey ey!)
Horny since morning
Why you wan dey keep the sweet side from me?
She say I like forming, I too soji
But she no know say I live life softly
Will you indulge me?
I'm not sorry
Anything I tell you honest and easy
I get boundaries, you get limits
If you can't free me, you gats hear me
Indulge me
Baby
No dey whine me
Ohh, ohh