badman kizzy & ehans gyan sacrifices şarkı sözleri

If You want money do sacrifice Young boy Dey go 35 Fa catch your fa catch babe I go ride her like Taxify Evian tested and certified Top class when them classify I'm fortified they can never play me like Spotify Always working never satisfied I no like wahala But If you bring ahm no wahala Like Jason I go Statham (start ahm) Not talking Verizon When I tell you say I go cart am I go pursue the bag till I quench Cream d la cream them Dey call me la fresh If it's not about the money then what u talking na french whenever u see me balling we u go Dey chop na the bench Na revenge No pretend Uwese BABA I give them thanks All my friends them Dey spend City boys wey come from trench Na revenge No pretend Uwese BABA I give them thanks All my friends them Dey spend City boys wey come from trench Tell them make them no vex Make them no stress Canadian loud pelu two reff Chasing the beg Till I go kpekk Till I go kpekk Till I go kpekk Tell them make them no vex Make them no stress Canadian loud pelu two reff Chasing the beg till till I go kpekk I go kpekk till I go kpekk I go chase the bag 'Alright I go get the racks 'Comot Body Money na money ' Let's Get It Dollars or Dirham ' Dollars or Dirham I go chase the bag 'Alright I go get the racks 'Comot Body Money na money ' Let's Get It Dollars or Dirham ' Dollars or Dirham Look Any opp wey I see swears me I go pef am I aint got my shank then me I go deaf am If you want this bread you gotta bake and believe in God and yourself you go make am Swears man's been hustling for a while but I'm broke still Feel like I'm loosing my mind Broski pass me the smoke still It's real I ain't really got no chills I'm Like yo ehans where you dey fam Sent me the addy we linked and I asked for the sauce he gave me a lil touch of Evian Now mans soft like agege bread observe the dough observe wey dey use take dey make am Got buried in a coffin like undertaker Gods the giver the devil na taker If You want money do sacrifice Young boy Dey go 35 Fa catch your fa catch babe I go ride her like Taxify Evian tested and certified Top class when them classify I'm fortified they can never play me like Spotify Always working never satisfied
Sanatçı: Badman Kizzy & Ehans Gyan
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Kizzy & Ehans Gyan hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı