badman laykers god dey şarkı sözleri

So many times way man don sick No money for medicine Agbo la ma n mu So many times tebi pami lale When I wake for morning Gaari ma tun mu Shaybe mommy say kinlo kawe But when I reason am Who go support me Even when I struggle to kawe tan Many graduates Dey Dey sell chin chin But me I know God Dey Na money never Dey eh eh And the money go Dey eh eh When nobody been Dey eh eh Shaybe baba God Dey(uye sho get) Ototo La waye my brother Dey ur Dey eh eh And I go Dey my Dey eh eh I believe I won't fail eh eh Gbogbo wa La ma gbera oo if we no lazy Tell them make them check me For their IG Be like nobody way know me Aya mi nja o Nobody send me and my daddy Eni ni ama lo Lani de ba No be say we Dey rush But u know to ba peju Awon aye ma bumi Owo to po ti koni tan Me wan pull up inna convoy With my friends and hommies So as I wake for morning me I talk to the Lord Many different pains Way man gats to endure Brother gbagbelebu Kode gbadura Boshe n gbawe kode ma mura I understand I have to face my fears On my own o Emi de Mo waun ti ma je On a low oh (oh low oh) But me I know God Dey Na money never Dey eh eh And the money go Dey eh eh When nobody been Dey eh eh Shaybe baba God Dey(uye sho get) Ototo La waye my brother Dey ur Dey eh eh And I go Dey my Dey eh eh I believe I won't fail eh eh Gbogbo wa La ma gbera oo if we no lazy
Sanatçı: Badman Laykers
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Laykers hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı