badman laykers pay day (feat. kleson kvsh) şarkı sözleri

This life no be by who know book Na by who know you That's why I Dey pray make them know me too Nobody loves a broke nig*** That's why I Dey hustle to get raba And I Dey hustle hustle everyday Wipe kowo wole Emi gan fe jaye ni Marley And I Dey work make my hustle pay Shaybe omo to ba sise loma jegbadun Dulling one lo ma jegbarun And I Dey hustle hustle say make I gbadun Why you hating on me hope say you gbadun I wan Dey feeling monster like am 2kinging DANGOTE show when my phone ringing OTEDOLA sef go wan ping me Alaye hope you Dey feeling me Cus my way no be your way Oga ade no block my way You better go Dey your Dey eh Cus have been hustling for the pay day And I pray I get the pay day soon Cus my way no be your way Oga ade no block my way You better go Dey your Dey eh Cus have been hustling for the pay day And I pray I get the pay day soon Some want make you blow but make you no blow pass them o Make you ball full time but with no casket o Make you get light but with low current o Make you connect but make you no collect o So we Dey pray we Dey hustle Kara Benz Kara musle Stay woke or you stay broke o Padi mi ji koma sun Omo to sise lo ma jegbadun Shaybe eyi to sun le lo ma jegbarun Loooma jefoorun Cus my way no be your way Oga ade no block my way You better go Dey your Dey eh Cus have been hustling for the pay day And I pray I get the pay day soon Cus my way no be your way Oga ade no block my way You better go Dey your Dey eh Cus have been hustling for the pay day And I pray I get the pay day soon Cus my way no be your way Oga ade no block my way You better go Dey your Dey eh Cus have been hustling for the pay day And I pray I get the pay day soon Shaybe omo to ba sise loma jegbadun Dulling one lo ma jegbarun And I Dey hustle hustle say make I gbadun Why you hating on me hope say you gbadun So we Dey pray we Dey hustle Kara Benz Kara musle Stay woke or you stay broke o Padi mi ji koma sun
Sanatçı: Badman Laykers
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:25
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Laykers hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı