badman pondo alone şarkı sözleri

Omothonso Omothonso Now i understand wetin maami dey tell me Now im 2something i dey see life like telle Won ni ki ma ro won ni ki ma sun kun But life isn't easy on me I cant sleep mi o le sun Be like demons chasing me in my dream I call all my gees maybe dem fit save me But nobody get time for me All alone Now i'm all alone(all alone) All alone Now i'm all alone Now i don cry i don cry i don cry tire And i don pray i don pray But belike he no wan answer(God no wan answer) All my life all my life have been chasing Only lord fit to save me O de jo ya robbi (ah) Bidi onidi ba baje se bi onidi lo mada As i no wish you bad adabiyomada I cant sleep mi o le sun Be like demons chasing me in my dreams I call all my gees maybe dem fit save me But nobody get time for me All alone Now i'm all alone(all alone) All alone Now i'm all alone all alone Dicelo
Sanatçı: Badman Pondo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Pondo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı