badman pondo barawu şarkı sözleri

Iffa fall I go rise And if I rise I go wise Owo se koko Don't tell me other wise I dey try I dey hustle Teshun mo bi ti pedal Plenty money Make me sef go dey bubble Ole barawu Ole barawu Ole barawu le everybody Ole barawu Ole barawu Ole barawu Ole barawu le everybody Ole barawu I dey do my things dem dey wonder Orobo kibo paso wonder Shebi na money matter to me o2x Moni astalavista We living lavida loca Na money wey dey ginger That girl say she like my lifestyle Owo plenty gan aje kunle 5 star life Adekunle gold That girl say she really wanna know me Say she no wan go lonely Iffa fall I go rise And if I rise I go wise Owo se koko Don't tell me other wise I dey try I dey hustle Teshun mo biti pedal Plenty money Make me sef go dey bubble Ole barawu Ole barawu Ole barawu le everybody Ole barawu Ole barawu Ole barawu Ole barawu le everybody Ole barawu Meje meje Hallelujah meje Them wan show me shege Shebi oluwa lose Thank God man no be God Make i see them con dey run But mo lo mowon lowo Am finding way forward Moni astalavista We living lavida loca Na money wey dey ginger That girl say she like my lifestyle Owo plenty gan aje kunle 5 star life Adekunle gold That girl say she really wanna know me Say she no wan go lonely Iffa fall I go rise And if I rise I go wise Owo se koko Don't tell me other wise I dey try I dey hustle Teshun mo biti pedal Plenty money Make me sef go dey bubble Ole barawu Ole barawu Ole barawu le everybody Ole barawu Ole barawu Ole barawu Ole barawu le everybody Ole barawu
Sanatçı: Badman Pondo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Pondo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı