badman pondo blackman şarkı sözleri

Bammy on the beat baby Badman pondo oh ohh ay Ay Ohh Welcome to my country wey people no fit rest Dem go harass you no fit claim any right Even make you vex you no fit react 2sec everywhere don gas Police don shoot and then one man down We no fit live We no fit breath We no fit walk We no fit dress Na same story we dey hear every year Come tell me how man wan live this life You pull up in a white Benz it's an offense Them go ask you where you see am Where you buy am Accuse you say you thief am But at the end na money go still solve am Blackman killing black man Whiteman hating black man Politicians don't care about life You see police brother mi mo japa Blackman killing black man Whiteman hating black man Politicians don't care about life You see police brother mi mo japa I don't know where we are going to Naija go better since I was very little Problem go another one go soon come Soldiers go and then soldiers come Problem no Dey finish Wahala no Dey finish And then try avoid see finish All of my brothers them be scamming She na the only way dem be surviving Pastors riding big cars Even Alfa sef dem be lying Shebi Ole leverybody eni ile mo ba ni barawu Blackman killing black man Whiteman hating black man Politicians don't care about life You see police brother mi mo japa Blackman killing black man Whiteman hating black man Politicians don't care about life You see police brother mi mo japa October 2022 say we no fit forget How them slaughter all of the youth that went for the protest
Sanatçı: Badman Pondo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Pondo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı