badman pondo life (feat. bhadboi oml) şarkı sözleri

Mister jabulani Life just dey carry me dey me go But I still dey follow Follow who sabi the road Somedays I dey on fast mode Somedays I fit dey slow mo So I roll up jumbo Make I fit to ease my loco Mmm Boys don jogodo Some dey on coco Girls Dey on shayo Everybody wa owo Owo lo nse ojoro Daniel na fe lowo But aye lo da loro Baba mi o lowo Mama mi o olowo Bawo mo se fe dolowo Mama mi o olowo Bawo mo se fe dolowo So many things I go like to talk But not yet time but ke ma bami lo I suppose don die sugbon ori lo ko mi yo I numb my pain and I light it up After all this suffering dem say man go still die Dem say everything na vanity How come na vanity Too much kalamity E ma ni wa mi ti E ma ni wa mi ti Son of nobody wanna become somebody So I gat buckle up So I gat stack it up And all my wishes o I pray I get it all Hmm I pray I get it all Boys don jogodo Some dey on coco Girls Dey on shayo Everybody wa owo Owo lo nse ojoro Daniel na fe lowo But aye lo da loro Baba mi o lowo Mama mi o olowo Bawo mo se fe dolowo (Bawo mo se fe dolowo) Mama mi o olowo Bawo mo se fe dolowo Ah For my area (ah) Antenna na area (ah) No go stain my white mio le ra ose Ariel (ah) Bu ose sori wawa (ah) Wa fe le ni bacteria (ah) Glory dabi malaria (ah) Wa ge ge ju ti Willian (ah) One man korin One man chache One man gba 50 dollars won da ke Man keep going Man o never b'oju wo eyin Ibi teba se si se ro pe ele je ni be ni Boys don jogodo Girls dance konto Mallam pariwo Woman ki gbe pe o to Ebelebe mo Ebelebe mo Ebeleb mo Boys don jogodo Some dey on coco Girls Dey on shayo Everybody wa owo Owo lo nse ojoro Daniel na fe lowo But aye lo da loro Baba mi o lowo Mama mi o olowo Bawo mo se fe dolowo (Bawo mo se fe dolowo) Mama mi o olowo Bawo mo se fe dolowo
Sanatçı: Badman Pondo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Pondo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı