badman pounds life şarkı sözleri

Now everybody seems nice to me All of my dawgs and my family Enough of dem wan be my company So better keep it coming when dem coming after me Nobody know Say Haffi keep it on a low says everyday man dey sleep for Studio Money nor Dey to even shoot e video (Oh oh) Life na marathon At the same time see na turn by turn (Ye ye oh) Now dem dey sing my song Sexy girls dem call my phone number (Ye ye oh) As I Dey count my blessings (oh no) Live life so you better don't stress me Demma come test this How we haffi steady getting Dough Na money I Dey find Na money, Na money I Dey find You nor fit waste my time Steady on my Grind... Na money I Dey find Na money, na money Na money I Dey find You nor fit waste my time Steady on my Grind... Man wen work must to chop I want to stay on top I nor wan to fumble Rara I nor fit to Fumble Rara Man wen work must to chop I want to stay on top I nor wan to fumble Rara I nor fit to Fumble Rara But wait, many people dey talk (Oh) But I nor mind dem See dem dey waka waka But I nor see dem As I Dey find the money I nor fit put E eyes for Wetin you dey do When tomorrow come then we go know "who be who" If you nor get money dem go shit on you Life na marathon At the same time see na turn by turn (Ye ye oh) Now dem dey sing my song Sexy girls dem call my phone(Ye ye oh) As I Dey count my blessings (Oh no) Live life so you better don't stress me Demma come test this How haffi steady getting Dough Na money I Dey find Na money, Na money I Dey find You nor fit waste my time Steady on my Grind... Na money I Dey find Na money, Na money I Dey find You nor fit waste my time Steady on my Grind...(Okay)
Sanatçı: Badman Pounds
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Pounds hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı