badman pounds realize (feat. oz vibes) şarkı sözleri

So you better realize oh Say na money I day find now Coming with a different vibe oh Like Igbo they Gas legalize They gas legalize Better realize oh Say na money I day find now Coming with a different vibe oh Like Igbo they Gas legalize They gas legalize Ain't tryna be sentimental but Mafimisere Even your DJ no go fit know Wetin dey play Our Sound go outlive us all like Forever painted pictures Transcribe ages invert new colors And forever be paid Niggas talk to me nice the way I be killing hard beats Music is Life and I guess that is why The heart beats Come through with fire verses like Sinzu-the-Sinzu If you no know me You no know say fridge dey cool I no dey Zuzu You don't see my worth But you see me at my worse I no send Normal Nigerian citizen All of us get coconut head Royal sweet 16 but I'm already wild and rugged Bring inspiration without lecture like RemoNugget Let hater keep hating till they can't no more I no dey blast dem But I fit mess with their crowd And get all their diplomat casted No lies no stress no regrets only lessons learnt 7 Crown one head uneasy But I'm still leading well So you better realize oh Say na money I day find now Coming with a different vibe Like Igbo they Gas legalize They gas legalize Better realize oh Say na money I day find now Coming with a different vibe Like Igbo they Gas legalize They gas legalize F*ck a plan A and move to plan B If no be money you can never find me Nobody holy me I no holy Even pastor sef e no holy F*ck a plan A me I move to plan B If no be money you can never find me Nobody holy me I no holy Even pastor sef e no holy Each time I pull up I'mma come through with fire Me and my niggas we dey on major lavida And I dey here say I dey here with Poundz the Bad Man Say me I be dagbana Emi Mufasa yeah And Imma stay Gallant with only a Loaf of Bread Omo see the blood on me Better days ahead oh na So you better realize oh Say na money I day find now Coming with a different vibe Like Igbo they Gas legalize They gas legalize Better realize oh Say na money I day find now Coming with a different vibe Like Igbo they Gas legalize They gas F*ck a plan A and move to plan B If no be money you can never find me Nobody holy me I no holy Even pastor sef e no holy F*ck a plan A me I move to plan B If no be money you can never find me Nobody holy me I no holy Even pastor sef e no holy
Sanatçı: Badman Pounds
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Pounds hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı