badman vibez lockdown şarkı sözleri

Yh Yh yh yh She say mi make her feel like bad barbie Oh no no She make me feel like I’m a badman too Yh Honestly the only thing mi want to do to yah Is just kiss you caress you undress you eat you and dispose you You my type of girl Big nerd glasses and bad gyal body Big body mass and she send nobody She work for her money she no look for your own Oh oh oh Me like that thing and how you roll am Anything you want you haffi holla me Black gyal summer she controller But everything she do make me know Na me wey she Dey want man She got me feeling like a rockstar She reckon me and say badman Said I touch her soul and not just her body I should be playing like Okocha Yh But your loving got me locked down Baby make I feel like Agba Agbalaba!!! I just wan Dey with u Yh yh All I have to say na Wetin I Dey feel for you Mi d Wetin I Dey feel for you na good good loving my Odo Real definition of love like enoaa no s3 me ne wo y3 di d My odo fit come in many form like a full body massage or maybe some jollof Me Sef ah knw alredi, say your loving no be for free But you got mi heart ready, no Dey play me for fool Would you be my baby, say yes or no no maybe If yes you promise you won’t, be trippin over nothing, If I can call you boo boo, if you like you call me nothing See what your attitude do, you already acting naughty Shee you do me voodoo Your love Dey do like juju I no fit argue with you, you know my loving is true Coz we been started with the flirt in the text when I whyne you Gimme dutty whine when you sipping on mi wine You call me odogwu say my love is divine Eu Divine! divine For me to love is to find you We sometimes act funny Say we stand for love but then why we come dey fall Say you want to talk but then why you no Dey call You just Dey tell your friends say na me wey you want Say Na me wey she Dey want man She got me feeling like a rockstar She reckon me and say badman Said I touch her soul and not just her body I should be playing like Okocha Yh But your loving got me locked down Baby make I feel like Agba Agbalaba! I just wan Dey with u All I have to say na Wetin I Dey feel for you Mi d Wetin I Dey feel for you na good good loving my Odo Real definition of love like enoaa no s3 me ne wo y3 di d My odo Fit come in many form She say wan more more So make I give am momo eh I rather buy alomo Then I jo soapy early in the mor mor Like Oliver Twist She Dey wan more Tell say make I send momo I rather go buy alomo Then I jo soapy In the morning time
Sanatçı: Badman Vibez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:22
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badman Vibez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı