badmanspillz seniormadman şarkı sözleri

Dem been dey give me problem But my God pass dia problem Dem been no want dey send me But where I come from Nobody send anybody Make you dey for your government For every corner where you dey Men dey govern dem I be King for my area Na who first craze Na him be senior mad man Na who first craze Na him be senior mad man Dem no dey Put phone for back pocket Go ATM You go hear word Men go run you street Your eye oh You go see blood Dem no dey tell blind man Say rain dey Fall for outside I say na wahala For the place wey Dem come from And if you no sabi Do this one Omo na long talk I say I neva Neva Neva Neva Neva Neva Neva Neva Neva See another type Oh no no Eh yeah I say na problem For the place wey I come from Zanga the place I come from Ghetto boy Get over Get it on She neva get Anoda kind of love From this From this street Konji Pon this beat Na condition Make cray fish bend And Better soup Na money kill am If life show you pepper Shey You go use am do Pepper soup No food for lazy man No be for who Get restaurant If trust dey this life Water for no dey cook fish Dem been dey give me Dem been dey give me problem But my God pass dia problem Dem been no want dey send me But where I come from Nobody send anybody Make you dey for your government For every corner where you dey Men dey govern dem I be King for my area Na who first craze Na him be senior mad man Na who first craze Na him be senior mad man Na who first craze Na him be senior mad man I tell them say Pikin wey dey find party rice No suppose fear dance I get am before Oga that one no be property When big men dey dance You sef shake body You sef
Sanatçı: Badmanspillz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badmanspillz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı