badmanteey jojo kijo şarkı sözleri
Me I no de fear when i hear gun shot
Omo to shor she de wear bumshot
Me and you take trip to london
All these haters Dem wan pom pom pom
Many Things sup wey I no fit talk
Spend all my money on your bombom
Them say I broke make you run run run
Back to sender no be my portion
Oya make we Jojo kijo
Like say we win balin d'or
When enemies dey soso ku so
We go de smile dey joromi oo
Oya make we Jojo kijo
Like say we win balin d'or
When enemies dey soso ku so
We go de smile dey joromi oo
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh
7point agenda ooo
You dey my plans on a long term goal
Be like sugar for inside my coke
Goosebump my body my head and toe
Oh no no no
Oya jeka jolor
Tete wa
Oo me one more favor
Put ma head for ontop your pillow
If I go from 100 to 0
Shey you go dey shey you no salor
I say make you
Jo Jo ooo
Like you never dance before
Dance away all your sorrow
Like there is no tomorrow
I say make you
Jo Jo ooo
Like you never dance before
Dance away all your sorrow
Like there is no tomorrow
Oya make we Jojo kijo
Like say we win balin d'or
When enemies dey soso ku so
We go de smile dey joromi oo
Oya make we Jojo kijo
Like say we win balin d'or
When enemies dey soso ku so
We go de smile dey joromi oo
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh
I lap her i lap her
I cap her i cap her
She like am she like am
I wife her i wife her
I lap her i lap her
I cap her i cap her
She like am she like am
I wife her i wife her
I lap her i lap her
I cap her i cap her
She like am she like am
I wife her i wife her
I lap her i lap her
I cap her i cap her
She like am she like am
I wife her i wife her
Oya make we Jojo kijo
Like say we win balin d'or
When enemies dey soso ku so
We go de smile dey joromi oo
Oya make we Jojo kijo
Like say we win balin d'or
When enemies dey soso ku so
We go de smile dey joromi oo