badoxx no stress (amateur mix) (feat. frankie original) şarkı sözleri
For the first time, finally in Love o
Shooting all the shots
Baby serving them all
Talking to the big boys, money must be involved o yeah
Throwing all these big words
Everything's not working just stay your lane
Just stay your lane, Just dey your dey
Just dey your dey
Just stay your lane, Just stay your lane
Just dey your dey, Just dey your dey
Jeje
Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Jeje, Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(shey you wan take control)
Jeje, Come for me, come for me, put me on cruise(you dey make me know know)
Jeje, Baby girl you put me on cruise(you dey make me go low)
Jeje, Baby girl you put me on cruise(you dey make me go go)
Jeje, Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Jeje, Come for me, come for me, put me on cruise(shey you wan take control)
Baby girl you put me on cruise
Make dey no dey stress you eh eh
Life na one, if you see problem
Oya run away
Chioma, Motunde, Even English name sef dem dey
Make you no go fall yakata for ground
If she do you yanga free am
Make you no go fall yakata for ground
If she do you yanga free am
One time on the net, i saw this girl
She was really really fine, went in for the kill
Cause she really crossed my mind
So i had to ask the guys for some really good advise
You no how the thing go
Make i no mess up before the thing blow
This girl she get big yansh, she get big breast
Too many followers, how i wan come impress
I no get to much money but na her be my interest
Jeje
Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Jeje, Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(shey you wan take control)
Jeje, Come for me, come for me, put me on cruise(you dey make me know know)
Jeje, Baby girl you put me on cruise(you dey make me go low)
Jeje, Baby girl you put me on cruise(you dey make me go go)
Jeje, Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Jeje, Come for me, come for me, put me on cruise(shey you wan take control)
Baby girl you put me on cruise
Make dey no dey stress you eh eh
Life na one, if you see problem
Oya run away
Chioma, Motunde, Even English name sef dem dey
Make you no go fall yakata for ground
If she do you yanga free am
Make you no go fall yakata for ground
If she do you yanga free am
Tinko tinko ko
Tinko tinko ko
She dey play me, ko ko bi loko
Ko ko bi lo
But i really wanted to double my effort
But she don judge me before she saw my net worth
Omo Komo wey no wan grow
Na why she dey date big men on a low, oh no (where you go?)
Jeje
Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Jeje, Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(shey you wan take control)
Jeje, Come for me, come for me, put me on cruise(you dey make me know know)
Jeje, Baby girl you put me on cruise(you dey make me go low)
Jeje, Baby girl you put me on cruise(you dey make me go go)
Jeje, Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Jeje, Come for me, come for me, put me on cruise(shey you wan take control)
Baby girl you put me on cruise
Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(shey you wan take control)
Come for me, come for me, put me on cruise(you dey make me know know)
Baby girl you put me on cruise(you dey make me go low)
Baby girl you put me on cruise(you dey make me go go)
Baby girl you, Baby girl you put me on cruise(you dey make me kolo)
Come for me, come for me, put me on cruise(shey you wan take control)
Baby girl you put me on cruise

