badthesoundboy temper şarkı sözleri

Pon di waistline Bum bum wicked Whine and Kotch Make your body do am This ting no be gongo aso But e baka din lo oh As e dey be she just dey shout woah woah Girlie no dey make noise noo No go let landlord know oh Girlie no dey make noise noo You know mi police sey she wanna get mi gbola Gimme that thing hitter man I want original She put am for the mouth wey she go down on a nigga The way she do me make I close eye like Ruger She just dey blow, blow, blow, like Osama And if you hear give me, give me, give me Salma Better whine your waist better gimme python dance Make I show you real bad boy original Your matter E dey mental Coolu down Coolu temper You no go fit to Scatter my dada Na gorimapa Wey dey my head now Wuru wuru Ja mukulu Elikuma Osakuwa Poto poto For my white oh I fit to kpain for your matter oh I wan dey for your matter yo yo From Yaba to Osapa Dem call me woman wrapper Girl your body hotter than a sauna Make you give a man Killamiti all night yeah yeah Ah see my girl Fiona Come now make you gimme dutty whine You know mi police sey she wanna get mi gbola Gimme that thing hitter man I want original She put am for the mouth wey she go down on a nigga The way she do me make I close eye like Ruger She just dey blow, blow, blow, like Osama And if you hear give me, give me, give me Salma Better whine your waist better gimme python dance Make I show you real bad boy original Your matter E dey mental Coolu down Coolu temper You no go fit to Scatter my dada Na gorimapa Wey dey my head now Wuru wuru Ja mukulu Elikuma Osakuwa Poto poto For my white oh
Sanatçı: badthesoundboy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
badthesoundboy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı