badtmansix debate şarkı sözleri

Hmmm Badtmansix Nne Make you lock up Nne Make you lock up Nne Make you lock up oo See Odikwa link up Odikwa link up Odikwa link up oo This open for a debate I feel life comes in two ways It's either you are rich or poor Nothing is like I'm average Wan ma wa to ba dun You know say i no go dull you Everything wey i want and i wish for Don dey happen Suru, Afi suru Steady have been pushin P's I dey find money o Before you go reason me Shey you get money o You no go fit wele me As i no dey do pass Tell me why dem go put eye For small jolly Sax Playing What's Up, Level Up Nne Make you lock up My song too hot like hot dog, oaii Give me my flowers I don dey your area now Make we link up Ijeta la ri ra, Ooh Steady have been pushin P's I dey find money o Before you go reason me Shey you get money o You no go fit wele me As i no dey do pass Tell me why dem go put eye For small jolly Sax Playing Nne you to much o
Sanatçı: Badtmansix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badtmansix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı