badtmansix gimme love by ob şarkı sözleri

You don dey my mind even before I come meet you You go like chop that life wey I don plan you All these boys no get joy, dem wan chop you Me I go still chop, but I get manners for table If no be you, why badman go dey love You don do this one, if dem like make dem talk Every little touch, every time, wey we walk Relationship hard, but e sweet inside Porsche Shey you remember that year Wey pepper never rest, you no go vex ni Nah sapa they hold man kneck Now things don change, I'ma put you on a jet Fly you to Seychelles We go come back with triplets, Ha ha Nah this kind life, dey sweet me You overdose me, and you no even dey Mavin Give me full love, no dey give me all this testing This kind love rare, Olohun, Na Blessings
Sanatçı: Badtmansix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badtmansix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı