badtmansix make am (feat. 9tro) şarkı sözleri

Ooooh Yeah Oh na na na Hmmmmm, Ooooh Yeah I go like talk my mind I go like raise the flag Cause you hypnotize me In my state of mind I don't do it for the likes See, I did it for the passion You said you want this life But you not fit pay ransom Mama say make I read Papa say make I go school But the streets keep calling me Na which one I wan do Kirakita o ma d'olla Afi eni ori ba fifun If I dey enter your big eye Abeg stop to dey look, cos If you dey hustle, you go make am Make am Make Am If you dey work hard, you no go suffer Suffer Suffer If you dey hustle day and night Make am Make Am Oluwa go answer your prayer Prayer Prayer If you dey hustle, you go make am Make am Make Am If you dey work hard, you no go suffer Suffer Suffer If you believe, e go better Make am Make Am Oluwa go answer your prayer I grew up in the depth of the location inna mufombe This is me dedication, nemashona ndendichavaita irrigation, tell em Dem bad mind too jealousy all they know is hate Where were they, all those hungry days we used to facing Where were they, sleepless nights in the studio working Where were they, yeah God light shine on we, we na stress taseta pase, yeah Well this is me massage fi the holla dem getto youths Just believe in yourself, don't listen to their reactions Just stay steady, ready, dready inna dis aiwaa Uh oh oh oh oh uh oh As we live in this concrete jungle The time is so serious, cantankerous, and dangerous You gotta know who you are It's only your brother you're sharing food on the same table Who's gonna put you down, man fulla hate It's just a matter of being humble and wise in everything Time will tell, time will tell Yeah, yeah, yeah Yeah, yeah, yeah Mama say make I read Papa say make I go school But the streets keep calling me Na which one I wan do Kirakita o ma d'olla Afi eni ori ba fifun If I dey enter your big eye Abeg stop to dey look If you dey hustle, you go make am Make am Make Am If you dey work hard, you no go suffer Suffer Suffer If you dey hustle day and night Make am Make Am Oluwa go answer your prayer Prayer Prayer If you dey hustle, you go make am Make am Make Am If you dey work hard, you no go suffer Suffer Suffer If you believe, e go better Make am Make Am Oluwa go answer your prayer Oluwa go answer your prayer Oluwa go answer your prayer Oluwa go answer your prayer
Sanatçı: Badtmansix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badtmansix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı