badtmansix naira to pounds by falz & zoro şarkı sözleri

Call exchange change naira to pounds Call Banny make you blow am at once No be everybody dey browse Aboki hear figure self, e Shout Na where the money dey you go see me All these London girls too like billing Partying proper, Cocaine sniffing The drip too hard So stop playing Comot body for my way Hustle Night and Day Mio She afarawe Eni to mo way lo mowe Na wetin Falz been say Mi o le shalaye All these girls wants designers Me i just wan carry her go conner
Sanatçı: Badtmansix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 0:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badtmansix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı