badtmansix no stain (frstyl) şarkı sözleri

Ouu Ohh Badman Let me see some smoke in the air We don dey do good all along Na why good things just dey find us Badman kosomo na Oya gimmie smoxxch Make I light up Everyday and every night Broda man I beg make you wise up Now we don dey their mind Na we dem dey see for their car shop I no fit let a nigga man hold me down I no fit let a nigga control me now The feeling wey I feel say you wan feel am But the pain wey I feel say u wan dodge am Tell me say I proud again Abi you mean say I bad again Old time feeling make you check again Now when we do things, We change the game Edumare funmilowo Edumare funmilola Now im a big man, Oooaii eh Party everyday now Party everyday now Now on the rave now Now on the rave now Omo ele kowa ko pe meji Jen fun e lago ninu casing Emi ati e ninu Bentley Omo sumobi, Jashe Faaji Hold me close, Baby hold me Make I feel your soul, Make you feel it Holy water make you help me Malo gun iyan mi kere See I hold things Hold me close, Baby hold me Make I feel your soul Make you feel it Holy water make you help me Malo gun iyan mi kere See I hold things Uptown feeling make me upgrade If you talk shitty, We go castrate Anywhere we dey, dem dey postrate The Oil dey on me but No Stain If no be God wey dey for me Wetin I go do, Am nobody Thanks to baba God Omo I say baba God If no be God wey dey for me Wetin I don be, I be nobody Thanks to baba God I say thanks to baba God Edumare funmilowo Edumare funmilola Now im a big man, Oooaii eh Party everyday now Party everyday now Now on the rave now Now on the rave now Omo ele kowa ko pe meji Jen fun e lago ninu casing Emi ati e ninu Bentley Omo sumobi, Jashe Faaji Hold me close, Baby hold me Make I feel your soul, Make you feel it Holy water make you help me Malo gun iyan mi kere See I hold things Olohun Mio pe meji o Uptown feeling make me upgrade If you talk shitty, We go castrate Anywhere we dey, dem dey postrate The Oil dey on me but No Stain
Sanatçı: Badtmansix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Badtmansix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı