badtmansix unleash şarkı sözleri
I give it to you all the glory
Me I no fit die I'd rather ghost me
I be feeling type of way
I no come here to fight, yes I want peace
Steady on the grind
When you drop your pride, you will move things
Tell me what you say
Tell me what you say, I got this
Anything you want o
For this life me go do for ya
You know I can't deny
Your love dey sweet me die
Kilimanjaro
Na the kind of love wey I get for ya
Omo e big walai
Girl let me change your life
Mama don pray for me
I no fit wait, make a unleash
Make a unleash
Make a unleash
Everyone waiting on me
Dem no fit wait, make a unleash
Make a unleash
Make a unleash
Started from the streets, money on my mind
I believe in dreams no be motor line
Show me all the good ones
Give me all the good ones
Smoking my loud inna Babylon
I dey on my chase, make you start to run
Heaven make I see the light
Una no go get peace of mind
Anything you want o
For this life me go do for ya
You know I can't deny
Your love dey sweet me die
Kilimanjaro
Na the kind of love wey I get for ya
Omo e big walai
Girl let me change your life
Mama don pray for me
I no fit wait, make a unleash
Make a unleash
Make a unleash
Everyone waiting on me
Dem no fit wait, make a unleash
Make a unleash
Make a unleash

