bail dice kolo (feat. yung ice) şarkı sözleri

DBNG ICE EHH DICE AS I DEY TALK TO YOU MY SKIBUDUS DON'T MEKWISE YOU KNOW DIS MATA This year we killing them sha Call All The boys mk I nuh dey mental OGogoro steady highness ehba! Instrumental kolo mental All of the above me I Dy call Instantly Na Me I withdraw BIG BAKA Na Me I Dey Pop JOJO and Me I Dey Ball Kolo hey ah hey Kolo hey ah hey Kolo hey ah hey Wey wear polo Wey wear polo Hey Kolo hey ah hey Kolo hey ah hey Kolo ah hey hey Wey wear polo Wey wear polo Steady Me Me I Dey Pack I Dey Pack Choco Choco With D Gang With The Gang Haffi Slaughter Man Haffi to sign with the gang I Dy murda man I fit to Kpai with the gang No be zobo Cum poto poto Take us a photo Ball With the Gbolos Puff on the colos Person they kolo Kolo hey hey Kole hey hey Kolo hey hey Wey wear polo Wey wear polo Kolo hey hey Kolo hey hey Kolo hey hey Wey wear polo Wey wear polo Kolo hey hey Kolo hey hey Kolo hey hey Wey wear polo Wey wear polo Kolo hey hey Kolo hey hey Kolo hey hey Wey wear polo Wey wear polo This year we killing dem sha Call All The boys mk I nuh dey mental OGogoro steady highness ehba! Instrumental kolo mental All of the above me I Dy call Instantly Na Me I withdraw BIG BAKA Na Me I Dey Pop JOJO and Me I Dey Ball Kolo hey hey Kolo hey hey Kolo hey hey Wey wear polo Wey wear polo Kolo hey hey Kolo hey hey Kolo hey hey Wey wear polo Wey wear polo If She Nuh Thick Omo I Nuh Like Her If I Dey Talk I dey Do Am Later Shey You know Ice MONEY NA PAPER Man don they kolo Man don they kolo We dey smoke on that thing Drink on that thing Pop anything we dey pop hennessy For the club we dey light we dey smoke anything Man a come with the convoy Park anything with the bentley Mercedes Benz with the bentley Why all dem talk dem be Jecking Dem Just Be Jecking Tramadol make dem be jecking Kill all dem boys with the flexing Diceycorleondon with the Convoy We dey turn up their place with the convoy All dem talk omoboy dem dey comfort Ice dey pon the beat he dey come forth Man I call out with Benz all the gals them smile Dem dey feel my style Dem dey come to side I give dem vibe Them dey sing my song I Dey spray dem deo We Dey make dem know Kolo kolo kolo kolo Kolo kolo Kolo kolo Kolo kolo Kolo kolo Kolo kolo Kolo kolo kolo Kolo kolo Kolo kolo Wey wear polo Wey wear polo Kolo kolo Kolo Wey wear polo Wey wear polo
Sanatçı: Bail Dice
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bail Dice hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı