baka dabri african goddess şarkı sözleri

Yea yea yea yea Mmmmm Oh yea Mmmm mmm mmmm Mmmm mmmm Big shouts to your mama den your papa dems I thank god sey dem born you for me eeee I thank god sey dem keep you for me eee I thank god sey dem raise you well well Big shouts to all of your exes I thank god sey dem leave you for me eee I thank god sey dem break your heart I thank god sey dem dump you gyal E no be everyday wey man dey see the tin wey E geti value even as e dey ein hands o I no be jon if I see the kinda gyal wey I like I no go fit to waste my time o What be the action What be the mood Turn on your bluetooth Make we dey groove Gyal you say wossop Gimme your attention I no dey form love I want to spoil yuh What be the action What be the mood Turn on your bluetooth Make we dey groove Gyal you say wossop Gimme your attention Gimme your love eee You be my African Goddess e! Me hu wo a o my goodness mmmmm I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee You be my African Goddess e! Me hu wo a o my goodness mmmmm I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee Gyal you got my heart on lockdown The kinda quarantine idey look for Na you make my heart edey ginger And I feel like am a turtley ninja Ke nor ne naawa i no go take you play Me bo wo apaawa for each and everyday Your bill's on me... no worries I go pay Mmmmmm... I want make you slay My African queen with a good good body No be just de body you're smart and Funny And I cannot deny these Feelings Deny these feelings What be the action What be the mood Turn on your bluetooth Make we dey groove Gyal you say Gimme your attention I no dey form love I want to spoil yuh What be the action What be the mood Turn on your bluetooth Make we dey groove Gyal you say wossop Gimme your attention Gimme your love eee You be my African Goddess e! Me hu wo a o my goodness mmmmm I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee You be my African Goddess e! Me hu wo a o my goodness mmmmm I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee Yea yea yea Yea yea yea Woo woo woo woo Na na na na na na Na na na Ouu ouu ouu ouu ouu... African Goddess What be the action What be the mood Turn on your bluetooth Make we dey groove Gyal you say wossop Gimme your attention I no dey form love I want to spoil yuh
Sanatçı: Baka Dabri
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Baka Dabri hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı