baka dabri kokonsa şarkı sözleri

Bone a m'aye Ene se me pe nipa asem Adoye a m'aye Se me de toto adoye a m'anya a Ayonko dodo nti na aboa koto anya tire yea Head den body be one Wey kind biology be this I dey for dem when dem need me And I'm drinking deep or tasting not Mana ride or die be my philosophy Time I dey hia dem nobody dey And it's amazing how man dey fit to fake like dem be family But behind the scenes ebi dem noor go sabotage Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh I say Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh Many many friends dey True ones and the ones wey Go dey round when the money dey If you get money They sure to dey body Mmmm pull up in a benzo Vultures and vipers sunzo Dem go run your account to zero Dem go make you less of a hero I dey for dem when dem need me And I'm drinking deep or tasting not Mana ride or die be my philosophy Time I dey hia dem nobody dey And it's amazing how man dey fit to fake like dem be family But behind the scenes ebi dem noor go sabotage Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh I say Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh Dem go smile for your face oh Den kokonsa for your back oh Watch your back o broda Watch your back o sister You must to watch you back o mama Watch your back oh papa Watch your back oh You must to must to must to You must to must to must to Watch your back oh You must to must to must to You must to must to must to Watch your back oh
Sanatçı: Baka Dabri
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Baka Dabri hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı