baka dabri pwls şarkı sözleri

Can I be the guy in your fantasies Girly make we create some memories Together together together eee I go like make you dance to my melodies Singing love songs with harmonies Harmonies oh oh oh oh oh oh You dey tell me sey you have had enough from the guy wey dey do you waayo yea Wayoo yea aa aa aah Eno be sey I be perfect o Wey no be sey I be too correct o Correct o But girly make I tell you this Person wey sey he like something No dey takey that something play Something play But girly make I tell you this Person wey sey he like something No dey takey that something play Something play aa aa aah Eno be sey I be perfect o Wey no be sey I be too correct o Correct o I no dey shit and chop for the same location Amaka this one na different occasion yea Make we dey like amotuom ne kalangu I no go dey jump around like kangaroo Yea kangaroo You dey tell me sey you've had enough from the guy wey dey do you waayo yea Wayoo yea aa aa aah Eno be sey I be perfect o Wey no be sey I be too correct o Correct o But girly make I tell you this Person wey sey he like something No dey takey that something play Something play But girly make I tell you this Person wey sey he like something No dey takey that something play Something play aa aa aah Eno be sey I be perfect o Wey no be sey I be too correct o Correct o Eno be sey I be perfect o Wey no be sey I be too correct o Too Correct o
Sanatçı: Baka Dabri
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Baka Dabri hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı