baller jay nobody badder şarkı sözleri
If na the vibe I get vibe
Tell me what you want from me oh no
Cos my gbedu bad and E bad
Tell me what you want from me oh no
If na the kpa I get kpa
Tell me what you want from me oh no
Cos my gbedu bad and E bad
Tell me what you want from me
See na fire for fire
I give them banger to banger
Shauty dey want my raba
And I go put am for back side
She call me big wave the swagger
Cos I dey give them the ginger
Steady balling everyday
Omoge me no dey tire ah
All of my guys them Gbes
Give them back to back
Remind them I go give them time to time
Them say who be that boy wey dey pressure their G.O.A.T
And I go sing song wey deliver their soul yah yah
Ko ko
Yeah owo ni koko shauty make we go low
Make I put am for kolo hmm
And I go give them all the gbedu for the body
Cos this life sef na Yolo
Nobody Badder
But my gbedu ta gan bi rodo hmm
Tell me wetin u dey find go sokoto wey dey for my sokoto
If na the vibe I get vibe
Tell me what you want from me oh no
Cos my gbedu bad and E bad
Tell me what you want from me oh no
If na the kpa I get kpa
Tell me what you want from me oh no
Cos my gbedu bad and E bad
Tell me what you want from me
All my friends are ballers
Ogbeni make you calm
If you no dey hustle
them go show you red flag
Attention!
To anybody me no mention
Melani poppy all the girls die for
When me dey face my sapa
Tell me where you dey
I've been through a lot
Even maga no dey pay
Tell me , wetin man go do to run the race
Oh lord shower me your blessing no delay
Make my face dey show
And my shoe dey shine
For this game see na do or die
And I bukkle my shoe so I fit survive
Soldier go solder come Barack no dey slack
All of my guys them Gbes
Give them back to back
Remind them I go give them time to time
Them say who be that boy wey dey pressure their G.O.A.T
And I go sing song wey deliver their soul yah yah
If na the vibe I get vibe
Tell me what you want from me oh no
Cos my gbedu bad and E bad
Tell me what you want from me oh no
If na the kpa I get kpa
Tell me what you want from me oh no
Cos my gbedu bad and E bad
Tell me what you want from me
See na fire for fire
I give them banger to banger
Shauty dey want my raba
And I go put am for back side
She call me big wave the swagger
Cos I dey give them the ginger
Steady balling everyday
Omoge me no dey tire ah

