balloranking born fi dis şarkı sözleri

Yeah, man 'Riginal sickly, 'riginal music 'Riginal gangster, top of the ranking, yeah Oh, aopariwo but anfa ariwo Yeah, man a born fi this (I say man a born fi dis) Forgive all mi sins (Jah forgive forgive all mi sins) Sativa codeine (Sativa codeine) Yeah, man a born fi this (man a born fi dis) Sativa codeine (Sativa codeine) Jah forgive all mi sins (Jah forgive forgive all mi sins) Ooh, ah Trench boy wey dey knot tie Every other day I dey for mi grind (yeha, yeah) One time, I roll up one tie One time, I say no time Who hotter than, me fire down Every day we check calendar, check calendar Ati mu Pepsi pelu Miranda Atigbe kafaya pelu faridaa Atigbe Hennessy jaiye avida Never, never see me sober Ah, omo kosaye fun negativity Just wanna make funds 'til infinity Easy life, no calamity When mi blessings don come koma shey wa miti O brigade o Shebi just to geh the bag o Dem no fit understand o Omo I no fit lose guard o Dem dey f*ck with my vibe o Dem dey f*ck with my vibe F*ck with my vibe Jah no take my life No take my life Dem dey f*ck with my vibe No take my life Dem dey f*ck with my vibe Jah no take my life Born fi this dem love all mi style Ah Trench boy wey dey knot tie Every other day I dey for mi grind (yeha, yeah) One time, I roll up one time One time, I say no time Who hotter than, me fire down Every day we check calendar, check calendar Ati mu Pepsi pelu Miranda Atigbe kafaya pelu faridaa (yeah, yeah) Atigbe Hennessy jaiye avida Never, never see me sober Me love ghetto 'cause the ghetto got a lot If I dey vibe, you know ain't nobody badder I'm on my own, I'm born fi dis I'll rise above so me dey unbothered Me love ghetto 'cause the ghetto got a lot If I dey vibe, you know ain't nobody badder I'm on my own, I'm born fi dis I'll rise above so me dey un- Jah forgive all mi sins, sins
Sanatçı: Balloranking
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Balloranking hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı