balloranking elevate [remix] şarkı sözleri

Shmurda ranking (Badman rhedi) Ballranking Early wey mi wake I go down on my kneels And I pray for my needs (Pray for my needs) Jah listen to my heart Amen to my prayer as I dey do my thing Know say some still dey doubt How I won take do am but me never forfeit Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist o yeah So I'm not in haste I been dey wait (l been wait) It's been a while I be dey meditate (Meditate) I know say me I go elevate (Eee ayauayaya) So me go fit tell dem make dem no dey underrate Very soon shey the boy go elevate Say amen to my prayer make e no dey late o Eeeyy ayayayaya You see me for the TV you won tell me baby hi She see Aston Martin Bugatti for mi yard You know me I stand ten toes on my grind Even when I'm down my liquor take me high I been dey calculate (Calculate) Everyday I just dey meditate (Meditate) Many days I remember the pains (The pains) Be like say I don dey go insane (Aya aya aya) Say amen to my prayer make e no dey late (Malo talk my gist) So me go fi tell dem make dem no dey underrate ooo (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo) Even when me know say the journey long (Malo) Mi hustle more I give no excuse (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo) When I dey for me grind awon won reju So I'm not in haste I been wait (I been wait) It's been a while I be dey meditate (l be dey meditate) I no say me I go elevate So me go fit tell dem make dem no dey underrate Very soon shey the boy go elevate Say amen to my prayer make e no dey late ooo Early wey me wake I go down on my kneels And I pray for needs (I pray for needs) Jah listen to my heart Amen to prayer as I dey do my thing I know say some still dey doubt How I won take do am but me never forfeit Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist So I'm not in haste I been wait (I been wait) Very soon the boy go elevate (Elevate) Say amen to my prayer make e no dey late Talk my gist Talk my gist I no you wan chill o yeah
Sanatçı: Balloranking
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Balloranking hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı