balloranking pass me the light şarkı sözleri

Oh-oh Yeah-yeah, yeah Eh-eh, eh Bad Boy Ran', I am Ballo' Bad Boy Ran' I am Balloranking Oh-oh, oh, yeah-yeah (Chukwu Chilly) Full energy, no minimize Boy Ranking with the style, uhhn Mio l'apo meji, I no 9ice B'ope, b'oya, they go realize B'ope, b'oya, they go reali-'ize I pray for good At times, I dey remember my hood I no fit forget my childhood (ayy, ayy), uh-uh, uh I no fit forget my childhood, yeah-yeah, eh-eh, eh Kin sh'owo, pa'wo (pa'wo) F*ck million, I make billion bucks (billion bucks) Omo oro, mon t'oro (mon t'oro oh) Stack all my cash like say na building blocks Baby face, baby talk J'aye bi eni shey send off Omo eru gba Smirnoff Orile to Melbourne Where you dey when I dey ride three tyres? So today, I fit get everything I desire Oya, j'aye Mombasa I carry Tacha Gbe omo Abacha Shebi mon d'asha I cash out, won ni "won wa mi ni Magodo" Emi omo ologo oh Kin sh'owo, pa'wo F*ck million, I make billion bucks (Sunshine)
Sanatçı: Balloranking
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Balloranking hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı