balloranking supernova şarkı sözleri

Boyranking.... zero panic Ye Might not be popping yet But I know ama rock star Believe in my confidence I know lord Is my shepherd I pray for happiness Whenever am praying for long life Me no Dey catch feelings Badman just wanna catch flight Cos ama supernova Billion naira no time ch ah Don't you call me if the matter no be mulla cm chasing my star in the night. ch ah ah ama supernova Supernova omo aye mogba adewura Moya tete ke halleluya Keleda mammi maje riya Wake me up if am dreaming am I really chasing riches just wanna see my broda winning big big Grandma say she saw me on the TV eh eh..... Cos ama supernova Billion naira no time Don't you call me if the matter no be mulla cm chasing my star in the night ch ah ah ama supernova. Jjc no fear fear Na man wey Dey reason Dey scratch bear bear Ya go lo na omo ologo lon bo Omo we go show dem seh 247 on my grind cos nobody owe me cm a bad boy cos nobody holy Shey you hear who dey there there there Cos me no Dey fear fear fear Jjc no fear fear Na man wey Dey reason Dey scratch bear bear Ya go lo na omo ologo lon bo Omo we go show dem seh 247 on my grind cos nobody owe me cm a bad boy cos nobody holy Shey you hear who dey there there there Cos me no Dey fear fear fear Might not be popping yet But I know ama rock star Believe in my confidence I know lord Is my shepherd I pray for happiness Whenever am praying for long life Me no Dey catch feelings Badman just wanna catch flight cma supernova Billion naira no time Don't you call me if the matter no be Mulla cm chasing my star in the night ch ah ah ama supernova Supernova omo aye mogba adewura Moya tete ke halleluya eleda mammi maje riya Omo oro mo ke halleluya
Sanatçı: Balloranking
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Balloranking hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı