bally cash no panic şarkı sözleri

I dey do my thing jejely Focus on future normally Face my fear cause nobody Emi gan o for as omo ayie Mo ma dey ibi ti mo made Long story mole shalaye O sure pe mo ma ra ile Si inu maley I dey put my trust in god Make i no go fall Je ki blessing po Shebi life na turn by turn Make e no delay when get my turn Shebi olowo laiye mo Me I no dey dull I just dey work non-stop As I look in the mirror I see my self I see no competition I no panic Shebi oluwa lo so yon mi Olori titi Omo is not funny I no panic Shebi oluwa lo so yon mi Olori titi Omo is not funny They won stop me wonti muro Mogbe ni handicap eyan jigan Give me the mic e lu gangan Ki enemies to mo ko ti jolo Ijo ti mo jo nla le Gbogbo ara loromi Mama gbodogbo But I no dey foor I dey put my trust in god Make i no go fall Je ki blessing po Shebi life na turn by turn Make e no delay when get my turn Shebi olowo laiye mo Me I no dey dull I just dey work non-stop As I look in the mirror I see my self I see no competition I no panic Shebi oluwa lo so yon mi Olori titi Omo is not funny I no panic Shebi oluwa lo so yon mi Olori titi Omo is not funny
Sanatçı: Bally Cash
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bally Cash hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı