balopenzy connect şarkı sözleri
Skrii bem bem nbe
Call me Balopenzy
Bembe Bembe be!
Ori mi dakun je kin r'Owo mu dele Ooo
Eleda mi masun make my hustle start to pay Ooo
Show me love o make Mama mi see her gain Ooo
Make my raba plenty ki ire ayo kowole eee
All my guys don dey collecti
Eleda masun no forget me yeh yeh
Make i happy for the endi
Na who get data dey connecti yeh yeh
Alaye ni Bobo yi
If i get money dem must connecti
Shori mi ri shomo somebody
Make I be the light wey make dem happy yeh yeh e uyeh
I gat many bills here to pay
Wey be say enu ose
Steady grinding no holiday
I like to calcufast no calculate o
Na money dey do something dey make monkey dey turn to person yee yee o
I no dey like to fight all I want make my account balance be gbege Oo
Make Mama no go suffer Oo
Make people just dey wonder Oo
Ara mi Ma so won bi thunder Oo
Faya sheru bawon bi bouncer yeh yeh Oo
Lemme be the Man dem wan know
When the TV clear dem wan show
Connection wey go change my life Oo
My pocket no go red for life Oo
Ori mi dakun je kin r'Owo mu dele Ooo
Eleda mi masun make my hustle start to pay Ooo
Show me love o make Mama mi see her gain Ooo
Make my raba plenty ki ire ayo kowole eee
All my guys don dey collecti
Eleda masun no forget me yeh yeh
Make i happy for the endi
Na who get data dey connecti yeh yeh
Alaye ni Bobo yi
If i get money dem must connecti
Shori mi ri shomo somebody
Make I be the light wey make dem happy yeh yeh e uyeh!
Dem see us rise dem come around
On a daily dem say Omo buruku ni asuta
Owo epo won a ba e la
If you no get money again gbogbo won Ma sare ja
Ise aje somonu bi oko
If you get now dem go follow
You get life you still get hope
Gbo ope lo omo Ologo
Skrim bembe
Aaa eee aaa aaa aaa Aaa eee aaa aaa aaa Money good Oo
Ooo huu Ooo Ooo Ooo
Ooo huu Ooo Ooo Ooo
Owo ego
Lemme be the Man dem wan know
When the TV clear dem wan show
Connection wey go change my life Oo
My pocket no go red for life Oo
Ori mi dakun je kin r'Owo mu dele Ooo
Eleda mi masun make my hustle start to pay Ooo
Show me love o make Mama mi see her gain Ooo
Make my raba plenty ki ire ayo kowole eee
All my guys don dey collecti
Eleda masun no forget me yeh yeh
Make i happy for the endi
Na who get data dey connecti yeh yeh
Alaye ni Bobo yi
If i get money dem must connecti
Shori mi ri shomo somebody
Make I be the light wey make dem happy yeh yeh e uyeh
On the light
I Want to shine
I Want to bright
I no dey shy walahi ta lahi
Yeh yeh Ooo
Huu yeh yeh yeh hun hun yeh e yeh e yeh
I say They call me Balopenzy
OlogoDidan didan
Yeh yeh Oo
Iwo gan gan lofe wagbo
Ehn ehn
Ema lodibo dibo
Yeh yeh
Tori tinba lo binu lasan
Jaiy Klassyk on the beat Ooo
Skrii bembe mbe

