balopenzy happy şarkı sözleri
Uyeh yeh yeh yeh
They call me Balopenzy
Yeh oo
Yeh O
I dey smile no mean say i no get problem O Uyeh Oo
Even rich man get wetin dey make dem confuse ee eeh
I thank God say i no dey beg man for food
Tell me reason why i no go fit to be happy
Yeeeh
Am just feeling happy
Na Ba God dey bless me
Steady here we pumping
All my guys dey feel me
Am just feeling happy
Na Ba God dey bless me
Steady here we pumping
All my guys dey feel me
Them say joy joy joy
Everybody see the cover dem no know the story
Woni ko gbon gbon gbon
Them be give me block but dem no want make i build the story
Ekoti wa koti wa sibi Ooo
Ama shaye nibi Ooo
Kama gbomo nibi Ooo
Ama jaye mon ju Ooo
Ekoti wa koti wa sibi Ooo
Ama shaye nibi Ooo
Kama gbomo nibi Ooo
Ama jaye mon ju Ooo
Them say joy joy joy
Everybody see the cover dem no know the story
Woni ko gbon gbon gbon
Them be give me block but dem no want make i build the story
We dey sleep and we dey wake
Shebi oluwa sha loshe
Them dey wonder how we do everything just dey fall in place
Ola Oluwa ni mo fin dan Gara
Penzy mi OlogoDidan oshara
Me i go get rich Ooo
Titi lailai i go happy Ooo
Sorrow no go fit help Ooo
Ibanuje aye mi dopin Ooo
Omo ologo dress up turn up let them know say
We killing the show from Lagos to London London
Feeling the vibe mash up the place toba lowo kode je ano je ano
Yeeh Yeeh Ooo
Shey bi na blessings I dey see
Yeeh Yeeh Yeeh Yeeh Ooo
Laye mi mio rora mi pin Yeeh Ooo
All na blessing I dey see
Anu Oluwa lawa ri gba Ooo
Kato daye la laye shaye shaye shaye
Taba tun ku won atun shaye shaye shaye
Aye kan lowa jeje ni
Spending my money jeje ni
Atarodo sha lomo mi pepper ni Ooo
Be happy Ooo Balopenzy mi
I dey smile no mean say i no get problem O Uyeh Oo
Even rich man get wetin dey make dem confuse ee eeh
I thank God say i no dey beg man for food
Tell me reason why i no go fit to be happy
Yeeeh
Am just feeling happy
Na Ba God dey bless me
Steady here we pumping
All my guys dey feel me
Am just feeling happy
Na Ba God dey bless me
Steady here we pumping
All my guys dey feel me
OjereMix

