balsoqz balat grind hard şarkı sözleri

Aii Yoo It's BalsoQz on the mic (ya aka yi neh) Ji mana ji mana Kaii I ride for mula ride for cheese Niggah (ride for cheese) Everyday we hustle gettin big bigger (get so big) We chasing mula chasing cheese niggah (mikenzy on the beat) Yoo In Anything you do for this life make sure say you hustle hard (They no dey tell person) She say make I send 2k then I tell am the country hard (I swear nobi lie) We dey hustle everyday 4am I never crash (I never sleep) They say make I collect transfer but I tell them I prefer cash (I prefer cash) This life wey we dey everything na give and take (give and take) You no pay radio station then they no go play your tape (They no go ever play am) I dey my room this year They think of wetin to chop (wetin I go chaw) Next year na Dubai dey think of wetin to Shop (things to shop guy) My life story nobi story again guy na blockbuster (Na movie ) Thank God for my life my face Don dey show for poster (show for poster) They been wan clean my face from the board they even buy duster (even buy duster) We dey chill inside benz these days you dey enter Coastal (enter bus...) Aiiiii Shawry say I dey her mind, Omo na Money dey my mind (dey my mind) This year I go put 100% on the grind (on the grind) Any day I dey with my guys we dey ball we dey check no Time (check no time) Focus your energy on woman you go get no dime (aiiiii) Shawry say I dey her mind, Omo na Money dey my mind (dey my mind) This year I go put 100% on the grind (on the grind) Any day I dey with my guys we dey ball we dey check no Time (check no time) Focus your energy on woman you go get no dime (aiiiii) Never underrate a man wey dey put in work on a daily (swear to God) The flows that I drop are thicker than water my flows are wavy Na Determination dey make bike man to dey overtake trailer (guy nobi lie) Me and you dey bath the same time with a different bailer (word word) Any dog wey dey dey patient na hunger go finish am (I swear) Any man wey dey raise shoulder God go diminish am (nobi lie) You get bro wey dey rap small bring am we go polish am (polish am) You get dog wey dey bark too much guy we go punish am (punish am) Sing plenty songs make I comot for the hood (comot the hood) Mumsy tell me that year make I Focus on my books (Focus on book) Focus on energy and talent no dey check my looks (check my looks) I kiss her for neck she tell me say she no dey for the mood Shawry say I dey her mind, Omo na Money dey my mind (dey my mind) This year I go put 100% on the grind (on the grind) Any day I dey with my guys we dey ball we dey check no Time (check no time) Focus your energy on woman you go get no dime (aiiiii) Shawry say I dey her mind, Omo na Money dey my mind (dey my mind) This year I go put 100% on the grind (on the grind) Any day I dey with my guys we dey ball we dey check no Time (check no time) Focus your energy on woman you go get no dime (aiiiii) My life story nobi story again guy na blockbuster (blockbuster) Thank God for my life my face Don dey show for poster (guy nobi lie) They been wan clean my face from the board they even buy duster (the story nobi childs) We dey chill inside benz these days you dey enter Coastal Yoo Aiii (feel am, feel am) Feel am Feel am feel am Feel am Feel am feel am Ebun Hemmans Aiii Mikenzy productions
Sanatçı: BalsoQz Balat
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
BalsoQz Balat hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı