bami quan make you breathe şarkı sözleri
Me I hear you new for town
Me I like wetin I see
Got me heart jumping up and down
The finest thing I don see
I hear you engage
This one me go take
Me no type wey go break a home
Onibo seje
This na my promise to you
When no one to believe
Water pass your garri
I go make you breathe
You na diamonds to me
Na you be the key
When all of dem na playboy
I be the truth you seek ye
I go make you breathe
So tay so tay
This year go be your year
Olorun baba loke modupe
I found a good thing
Make you let me take your fear
Go bring the map make you tell me where
I go run 90 for 30
Be the reason you happy
The baby wey you bring this life
Forever go be the nanny
So tay I go learn to wait for you
So tay until the end of times
E possible o
This na my promise to you
When no one to believe
Water pass your garri
I go make you breathe
You na like diamonds to me
Na you be the key
When all of dem na playboy
I go make you breathe
So tay
I go make you breathe
So tay so tay
This na my promise to you
When no one to believe
Water pass your garri
I go make you breathe
So tay I go make you breathe
So tay I go make you breathe
So tay I go make you breathe

