bamila come home, the family miss you şarkı sözleri

Omo oro mi, omo oro mi I am sorry Omo oro mi, omo oro mi Mila Look, see I got a call from my mom, felt the pain in her voice It's been long she last saw the youngest of her boys Since I left home I dey grind, shuffling through the noise But I'd be lying if I told you that I didn't have a choice Cause if raba no dey, I no like to dey dey Na the reason omo ope o fi lole Na money, omo lile na money But nah, you'd never understand See, I kept running from reality, what? Omo no salary You don ever grind so hard but na failed screenshots full your gallery? And my father had multiple reasons to be mad at me This wasn't his plan for me, but who I had to be Still I know you're proud of me, this ain't no flattery Shebi eyin le so mi ni Oriyomi Nothing wey my mama no go do for me Went from looking out for me, to looking for me Omo oro mi, omo oro mi As I dey hustle for the glory I no forget where my home is For the distance, I am sorry If you know me, if you know me You go sabi all of my stories Tell mumsi that I'm coming I'll be home soon I am sorry See, no be lie, e reach make bobo cry But bobo no go die till he see billi eye to eye I kept drilling, blood spilling aside, no dey whine Nothing wey bobo never do for the grind, all the time To see your mum struggling go really break your spirit Na why sometimes when you call me I dey shame to pick Another lie, another excuse, no fit drop pin Motivation that I need to be rich I feel sick every time you call me but couldn't reach me And then you drop a message that you miss me The pain me got fucking with drugs like I'm Whitney Kush in lungs, my liver dying of whiskey This shit for the family, the hustle is a part of me This music shit is more than just a plan to me Bobo mi if you win, then you're top of the game But if you lose, omo oro mi, no dey there to explain Omo oro mi, omo oro mi As I dey hustle for the glory I no forget where my home is For the distance, I am sorry If you know me, if you know me You go sabi all of my stories Tell mumsi that I'm coming I'll be home soon I am sorry
Sanatçı: Bamila
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bamila hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı