bamz payday şarkı sözleri

I dey hustle everyday have been waiting for the payday Ojowo gan loma tode Won ni eweni tayen se As i dey do my thing i dey make evidence dey Make them no tell me make i seke Torie ni mose teramo And my mama dey work she dey strive hard o Hustle from orile to alagbado eh eh Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up Omo magbo oro owo loba mi o Anything money e dey ginger mi o ajeh Kiku mapa brother mi o Cause i get many bills wey dey ginger me o Omoh u remember when I dey alaro Back then wey be say kosowo Shit wey i face people don't know Ah money do ojoro o Sheybi mummy jiya Kode nida kemi omo tunje je Kemi omo tunje ha ha Na why i dey calculate Make the money dey Make e no delay ah ah Owo apekanuko jowo made kamiko laye mi Jhor o Jhor o Jhor o I dey hustle everyday have been waiting for the payday Ojowo gan loma tode Won ni eweni tayen se As i dey do my thing i dey make evidence dey Make them no tell me make i seke Torie ni mose teramo And my mama dey work she dey strive hard o Hustle from orile to alagbado eh eh Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up If hustle na crime mati ma jewa ni panti Oye kiti majale bayi but me i can't Have been hustling from day one till now But toba shi account me bai ole ba shingbain Sheybi chicken niya tiyin je iya temi je ya Time teyin finje pizza iya temi njewa Na why I dey hustle like say i wan die I dey drink I dey smoke but still I no bad Iya buruku jemi koda oni kinlo rewawa Oni toba Wunmi kin salo moma padawa Back then emi ati poverty man coversate Taba wani iwaju taba jonlo koni trafficate I dey mad i dey craze toba ti joro owo Moti sign tipetipe moti dagbawo I dey do many things just to get this raba But babe still coming in shaking bombom I dey hustle everyday have been waiting for the payday Ojowo gan loma tode Won ni eweni tayen se As i dey do my thing i dey make evidence dey Make them no tell me make i seke Torie ni mose teramo And my mama dey work she dey strive hard o Hustle from orile to alagbado eh eh Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up Ile aye tiwa dogun Ile aye ti le gan If I no get i don f*ck up Olohun gbo i no fit lock up
Sanatçı: BamZ
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
BamZ hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı