bangerlee jaiye şarkı sözleri

(Ma Ja ye lo low key) Ja ye lo low key Bangerlee Mushin na my villa Ja ye lo low key Ja ye lo low key Call me Feimous baby o Time wait for nobody No sleeping on the bicycle They can never stop me They can not delay me Emi ti mo jara mi o Eda Kan o laro pin Ibi ori ma de dan dan ade be Me I dey work for muller Chasing Aluba Change the formula I been dey hustle for long time Bobo no dey cause fight Na money be matter ah!!! No vex if I go like this Na money matter I dey do my things Plenty bitches dem no like me Kin lo wo bi 30BG is all I need E je Ka Ja ye lo low key Zero fugazzy B’eyan Kan ba buga mi I get big God wey pass person E je Ka Ja ye lo low key Zero fugazzy B’eyan Kan ba buga mi I get big God wey pass person (E je Ka Ja ye o) (Ja ye o oo) Won ni mon gbona mon gbona mon gbona Omo yen ti lo Oti gbona You dey backbite me ewo ni Itami Plenty flows Omo e too much As I dey work I dey pray I dey work for the pay Coz nobody dey Iwo nikan lo le shey Olorun Oba te te gbe mi dide Me I dey chase for better life Make I dey jolly dey feel alright Make sapa no dey kill my vibe Make I dey lead make I no carry last No medicine fit cure problem If you no get money (If you no get money) No allow them no your problem Them go use you ko body (Them go use you ko body) Brother make you chase Lowo bi Dangote If you don dey tey Go be like say you don dey fail Brother no hesitate To Lowo bi Dangote If you don dey tey Go be like say you don dey fail E je Ka Ja ye lo low key Zero fugazzy B’eyan Kan ba buga mi I get big God wey pass person E je Ka Ja ye lo low key Zero fugazzy B’eyan Kan ba buga mi I get big God wey pass person (E je Ka Ja ye o) (Ja ye o oo)
Sanatçı: bangerlee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
bangerlee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı