bangz happiness şarkı sözleri

Yeah yeah yeah yeah ahh ehh One life drama but E get many scene Government mental wey no get medicine All dis matter wey dey ground no one to dey stand No one wants to learn their lesson You know for this continent everyone they ment We dey use wayray port am One day everything go set life na market You go still go back too ur farm I pray for happiness Cos somedays u know I feel less Na why I always dey on highness God still dey show him kindness (Oh yeah) Even when I no collect When no bitcoin for wallet Na God still be my socket Whenever my plug wan connect My nigga Wetin they sup now I am about to shut down Eno go bad if I run town Many things wey don sup now (dey sup) I no fit calm down It's not the time to joke now Because my eye dey choke Niggas dey stay awoke now (awoke now ahan) Awfar ko jin gan I gat the punch, na to blow like I be jigan Staring at me you can see what I have become Bere lowo anybody emi idan Son of the gun Emi bad guy you love my live All the ladies want to go gaga You want my vibe you know my type Make I give u raggea and raga I pray for happiness Cos somedays u know I feel less Na why I always dey on highness God still dey show him kindness (Oh yeah) Even when I no collect When no bitcoin for wallet Na God still be my socket Whenever my plug wan connect My nigga Wetin they sup now I am about to shut down Eno go bad if I run town Many things wey don sup now (dey sup) I no fit calm down It's not the time to joke now Because my eye dey choke Niggas dey stay awoke now (awoke now ahan)
Sanatçı: Bangz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bangz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı