Banito

Eye See Things (feat. TheSingingPanda)

banito eye see things (feat. thesingingpanda) şarkı sözleri

Mmmm yea yea Mmmm yea yea (Who catch the vibe?) Somebody call the Holy Ghost Holy Ghost fire Stand e Ten toes and I no even stagger Them no wan see me win I go scatter their Dada Plan against me but them fall e yakata Oweee hmmm Them go set me a gutter But I jump and pass like I get e super powers And I know right now you go think I be Ajebutter But make I tell you Wetin I see I see I see eye see Wetin Dey my sight Na koro I first pop bottle whine Celebration cause mama buy gen for house Atleast we go see light e for night I see I see eye see the music e be my hustle Many condemn But I still face my grind As I dey run my race I still dey check my time Make my pikin no go ask me why My head de ache(e de) My leg de shake(e de) My life is at stake oh I make mistake oh Osanobua Owu Muna gi tata Reason your Tata I de wait your answer (your answer) They told me break a leg But them no see me when I de leg From ilogbo down to mile ten Man everything was crazy then, life been de drag me like Firman gen Na only God when been full my mouth Tho I de contented with the things I have E no mean say I go sit on top my hands E no mean I go sleep on top sand E no mean e no mean e no mean No be speed like Usain bolt On your mark oya set go I'm on my way,fast or slow When I reach,the mandem go know No be play I de play for here You go know say I came ready I came correct Bambiala go come collect I see I see eye see Wetin Dey my sight Na koro I first pop bottle wine Celebration cause mama buy gen for house At least we go see light for night I see I see eye see the music e be my hustle Many condemn But I still face my grind As I dey run my race I still dey check my time Make my pikin no go ask me why (my head e de) My head de ache (my leg e de) My leg de shake (I don lose my) My life is at stake oh I make mistake oh (I make mistake) Osanobua Owu muna gi tata Reason your Tata I de wait your answer (your answer) My head de ache(e de) My leg de shake(e de) My life is at stake oh I make mistake oh Osanobua Owu muna gi tata Reason your Tata I de wait your answer (your answer)
Sanatçı: Banito
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Banito hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı